Tuesday, 15 January 2013

UNIPORT RUNS BABES ABEG MAKE UNA LEAVE ODA PEOPLE HUSBAND

Abeg, this message is for Uniport girls. Someone said I should beg Uniport babes to stop going to some areas to sleep with married men. that uniport babes should leave their men alone....cos every weekend na so these girls dey troop into some places dey spend weekends with married men, in exchange for money or favours...and as this person dey beg una, na so e dey warn una too. so, if una get ear, make una use am hear word o...me i don deliver the message!
According to her ''One babe suddenly collapsed and died during sex with a married man in one of the areas''.

~ From a student at the University of Port Harcourt, Rivers State.

No comments:

Post a Comment