Friday 25 January 2013

Lie Lie People.... where is Mercy.J ?

Ice Prince (Aboki RMX)ft Sarkodie, Mercy Johnson? Wizkid, Ice Prince, M.I & Khuli Chana 

 

 * Una don see as people dey take use people name sell market, i just listened to the song now now, and our own Mercy J no even hum for the song.. Check www.hulkshare.com, make u too hear wetin i hear.....

No comments:

Post a Comment